Samuel Odugbesan na 26 year old electrician wey dey do im work ontop 11KV wen light bin no dey. Light come all of a sudden wey lead to im electric shock, since dat day, im life no dey di same again as ...
Weda na over population abi na greed, or geography, pipo neva fit say wetin cause one of di biggest maritime disaster in human history. Ova 1,800 pipo from 12 kontris dey among di deadbodi wey comot ...